Vous voulez connaître les paroles de Selense de Simi ? Vous êtes au bon endroit.
Vous adorez la chanson Selense ? Vous ne comprenez pas tout à fait ce qu'elle dit ? Besoin des paroles de Selense de Simi ? Vous êtes au lieu qui a les réponses à vos désirs.
Lola geti work oh
Entrepreneur international
But na soso sleep Lola dey sleep
Chima no gree open shop
E say na hangover
Na everyday oga dey shayo
Dem say Simi why you too dey complain
Tomorrow dey, forget today eh eh oh
Igba o b'owo fun anybody laye
Gbo temi o araye o
Time na money (Oh selense)
Time na life oh (Oh oh oh selense)
Time dey run oh dey run oh
Use am well (Oh selense)
Time is precious (Oh oh selense)
Every second oh (Oh oh oh selense)
Time na gift oh oh oh oh
Use am well oh selense
My Sheri Sherifa baby
O ni forever 21
Before she know o o pe thirty (O sherikoko)
She no do the tin wey she want to do
Sheri alakori o
Na so so procrastination o
Dem say Simi why you too dey complain
Tomorrow dey, forget today eh eh yi o
Igba o b'owo fun anybody laye (Fun anybody laye)
Gbo temi o araye o
Time na money (Oh selense)
Time na life oh (Oh oh oh selense)
Time dey run oh dey run oh
Use am well (Oh selense)
Time is precious (Oh oh selense)
Every second oh (Oh oh oh selense)
Time na gift oh oh oh oh
Use am well oh selense
Asiko laye o
K'o fe san jaye (Oh selense)
Time no go cut
E no go stop oh oh oh oh (Oh oh oh selense)
Make you telli Sarafina
Johnny and Sikiratu (Oh oh selense)
Make you tell Philomina
Use am well (Oh selense)
Il existe de nombreuses raisons de vouloir connaître les paroles de Selense de Simi.
La raison la plus courante de vouloir connaître les paroles de Selense est que vous l'aimez beaucoup. Évident, n'est-ce pas ?
Quand on aime vraiment une chanson, comme cela pourrait être votre cas avec Selense de Simi, on souhaite pouvoir la chanter en connaissant bien les paroles.
Savoir ce que disent les paroles de Selense nous permet de mettre plus de sentiment dans l'interprétation.
Si votre motivation pour avoir recherché les paroles de la chanson Selense était que vous l'adorez, nous espérons que vous pourrez profiter de la chanter.
Sentez-vous comme une star en chantant la chanson Selense de Simi, même si votre public n'est que vos deux chats.
Dans le cas où votre recherche des paroles de la chanson Selense de Simi est parce qu'elle vous fait penser à quelqu'un en particulier, nous vous proposons de la lui dédier d'une manière ou d'une autre, par exemple en lui envoyant le lien de ce site web, il comprendra sûrement l'allusion.
Sur cette page, vous avez à votre disposition des centaines de paroles de chansons, comme Selense de Simi.
Apprenez les paroles des chansons que vous aimez, comme Selense de Simi, que ce soit pour les chanter sous la douche, faire vos propres covers, les dédier à quelqu'un ou gagner un pari.
Rappelez-vous que lorsque vous avez besoin de connaître les paroles d'une chanson, vous pouvez toujours compter sur nous, comme cela vient de se produire avec les paroles de la chanson Selense de Simi.