Paroles de 'Ayo' par Simi

Vous voulez connaître les paroles de Ayo de Simi ? Vous êtes au bon endroit.

Sur notre site web, nous avons les paroles complètes de la chanson Ayo que vous recherchiez.

Ayo est une chanson de Simi dont les paroles ont été innombrablement recherchées, c'est pourquoi nous avons décidé qu'elle méritait sa place sur ce site web, avec beaucoup d'autres paroles de chansons que les internautes souhaitent connaître.

Si vous avez longtemps cherché les paroles de la chanson Ayo de Simi, commencez à échauffer votre voix, car vous ne pourrez pas arrêter de la chanter.

Legendary beats
My blessing come down, favour fall down on me
Goodness and mercy follow me everyday
Everything when I touch for this life, anything when I want
Shey na mansion o? Shey na Porsche o?
Na me get am o (amen)
If dem dey doubt, no mind them
If bad belle come make you bind them
My time don come oh, ayo wa ba le mi o
Ire oh (ire), ayo mi de oh (ayo mi de)

Everyday oh, showers of blessings rain on me
Shey na money wey you want o? (owa o)
Abi o fe ra moto? (oya oh)
Time don come oh (oh o, ayo wa ba le mi o)
Happiness knocking (wo le wa)
Prosperity something (l'on kpe wa)
And blessing calling (oh o, ayo wa ba le mi o)
Asiri wa ah bo, where ever we go
Victory wey no dey finish, ani temi ni oh
Loke loke, you no go run down

No more tension, no wahala
Tori ola wole, owo ti de oh
Pounds ati dollars (temi ni oh)
Ayo ati alafia (ko je temi o)
Olowo lowo bi adenuga, if you believe oh
Shey amin o, ani ko shey amin o (amin)
Ire oh (ire), ayo mi de (ayo mi de)
Everyday oh, showers of blessing rain on me
Shey na money wey you want oh? (owa o)
Abi o fe ra moto? (oya o)

Time e don come oh (oh o, ayo wa ba le mi o)
Happiness knocking (wole wa)
Prosperity something (l'on kpe wa)
And blessing calling (oh o ayo wa ba le mi o)
Ate wa ko mi aro (ate wa ko mi aro)
Ate wa ko mi aro
Olorire, oya ko ma ro (emi re o, eh-eh)
Oya dance the dance of olowo (olowo)
As you go, money go follow
Before you ask, God go answer
Ayo, ayo, ayo
Ayo ti mi de le oh (ti mi de le o)
Ola bamidele (pa ra ra ra ra, pa ra ra ra ra)

Shey na money wey you want oh? (owa o)
Abi bi o fe ra moto? (oya o)
Time don come oh (oh o) joy don come
(Ayo wa ba lemi o)
Happiness knocking (wo le wa)
Prosperity something (l'on kpe wa)
And blessing calling (oh o, ayo wa ba le mi o)
Ore, ore, ore o (ore wa gba le me oh)
Make this love dey sweet me for body (e wa gba le mi o)
Ireti wo lemi oh (ireti wo lemi oh)
Ayo, ayo, ayo o (ayo wa ba le mi o)

Il existe de nombreuses raisons de vouloir connaître les paroles de Ayo de Simi.

Une raison très courante de rechercher les paroles de Ayo est le fait de vouloir bien les connaître parce qu'elles nous font penser à une personne ou une situation spéciale.

Ce qui arrive plus souvent que nous le pensons est que les gens recherchent les paroles de Ayo parce qu'il y a un mot dans la chanson qu'ils ne comprennent pas bien et veulent s'assurer de ce qu'il dit.

Nous espérons vous avoir aidé avec les paroles de la chanson Ayo de Simi.

Rappelez-vous que lorsque vous avez besoin de connaître les paroles d'une chanson, vous pouvez toujours compter sur nous, comme cela vient de se produire avec les paroles de la chanson Ayo de Simi.