Paroles de 'Easy (feat. Deja)' par Simi

Vous voulez connaître les paroles de Easy (feat. Deja) de Simi ? Vous êtes au bon endroit.

Si vous avez longtemps cherché les paroles de la chanson Easy (feat. Deja) de Simi, commencez à échauffer votre voix, car vous ne pourrez pas arrêter de la chanter.

Eh eh eh
Easy easy
Wait a minute
When you see me
Make you free me

Original dey China
If Naira no reach make we spend dollar
If champagne finish we drink water
Sometimes kpako dey turn butter oh
Life e dey funny, rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody

I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh

Na everybody think say dem know pass
Some people read tire dem no pass
Some reach immigration dem no pass
And some carry last 'cause dem no fast
Life no balance I talk am before
Poor man dey suffer, the rich getting more
No be only 2 plus 2 give you 4
So you see life dey funny
Rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody oh

I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh

Yea oh yea
Oya rora o rora
Sha ma rora baby
Jeje o jeje
Easy baby

Il existe de nombreuses raisons de vouloir connaître les paroles de Easy (feat. Deja) de Simi.

Savoir ce que disent les paroles de Easy (feat. Deja) nous permet de mettre plus de sentiment dans l'interprétation.

Si votre motivation pour avoir recherché les paroles de la chanson Easy (feat. Deja) était que vous l'adorez, nous espérons que vous pourrez profiter de la chanter.

Nous espérons vous avoir aidé avec les paroles de la chanson Easy (feat. Deja) de Simi.

Sur cette page, vous avez à votre disposition des centaines de paroles de chansons, comme Easy (feat. Deja) de Simi.

Apprenez les paroles des chansons que vous aimez, comme Easy (feat. Deja) de Simi, que ce soit pour les chanter sous la douche, faire vos propres covers, les dédier à quelqu'un ou gagner un pari.

Rappelez-vous que lorsque vous avez besoin de connaître les paroles d'une chanson, vous pouvez toujours compter sur nous, comme cela vient de se produire avec les paroles de la chanson Easy (feat. Deja) de Simi.