Paroles de 'No Joy' par Simi

No Joy est une chanson de Simi dont les paroles ont été innombrablement recherchées, c'est pourquoi nous avons décidé qu'elle méritait sa place sur ce site web, avec beaucoup d'autres paroles de chansons que les internautes souhaitent connaître.

Si vous avez longtemps cherché les paroles de la chanson No Joy de Simi, commencez à échauffer votre voix, car vous ne pourrez pas arrêter de la chanter.

Some people no get joy
Dem wan talk you up for your front
Gon fuck you up when you turn around
Oh
Some people no get joy
Anytime you come for me
I know misery loves company
But no be me you go take shine oh
I know how the thing dey go
When I hear noise me dey turn am low
Here for the business, not for the show
(For the business, minding my business eh)
If you really really no mad
Why you so happy when another man sad
Na Instagram give you this kain mind

Fuck all the fuck all the people wey no get joy
Anyway anyway I'm getting on
Thank God say man no be God oh
Anyway I'm getting on
No stopping this train wey dey run o
Fuck all fuck all the people wey no get joy
No joy, no joy, no joy, no joy, no joy no joy
Fuck all the people wey no get joy

You see bad news you dey jubilate
Bad belle don dey accumulate
When Baba God make person great o
Even enemies celebrate o yeah
As I face my front, make you face your own
Na the koko
Adura mama mi a ma gba, Iya mi spiri koko
Oh no, when I hear noise me dey turn am low
Here for the business, not for the show
For the business minding my business eh
If you really really no mad
Why you so happy when another man sad
Na Instagram give you this kain mind

Fuck all the fuck all the people wey no get joy
Anyway anyway I'm getting on
Thank God say man no be God oh
Anyway I'm getting on
No stopping this train wey dey run oh
Fuck all the fuck all the people wey no get joy
Dem no get joy

Fuck all the people wey no get joy

Savoir ce que disent les paroles de No Joy nous permet de mettre plus de sentiment dans l'interprétation.

Dans le cas où votre recherche des paroles de la chanson No Joy de Simi est parce qu'elle vous fait penser à quelqu'un en particulier, nous vous proposons de la lui dédier d'une manière ou d'une autre, par exemple en lui envoyant le lien de ce site web, il comprendra sûrement l'allusion.

Ce qui arrive plus souvent que nous le pensons est que les gens recherchent les paroles de No Joy parce qu'il y a un mot dans la chanson qu'ils ne comprennent pas bien et veulent s'assurer de ce qu'il dit.

Vous vous disputez avec votre partenaire parce que vous comprenez des choses différentes en écoutant No Joy ? Avoir sous la main les paroles de la chanson No Joy de Simi peut régler de nombreux différends, et nous l'espérons ainsi.

Nous espérons vous avoir aidé avec les paroles de la chanson No Joy de Simi.

Sur cette page, vous avez à votre disposition des centaines de paroles de chansons, comme No Joy de Simi.

Apprenez les paroles des chansons que vous aimez, comme No Joy de Simi, que ce soit pour les chanter sous la douche, faire vos propres covers, les dédier à quelqu'un ou gagner un pari.

Rappelez-vous que lorsque vous avez besoin de connaître les paroles d'une chanson, vous pouvez toujours compter sur nous, comme cela vient de se produire avec les paroles de la chanson No Joy de Simi.