Paroles de 'Reason You' par REMA

Vous voulez connaître les paroles de Reason You de REMA ? Vous êtes au bon endroit.

Reason You est une chanson de REMA dont les paroles ont été innombrablement recherchées, c'est pourquoi nous avons décidé qu'elle méritait sa place sur ce site web, avec beaucoup d'autres paroles de chansons que les internautes souhaitent connaître.

Another banger!

Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Odé n kpemi lomogo
I don turn laughing stock to my friends
Say superstar boy like me
For one girl I just dey fool myself
You are special to me
I no fit reason you less
You dey shack me like pami from the day wey I see you
Melanin shinning I love that dress
And the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
Omoge anything you want I go give you
Like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men cause her ex dey toxic
Girl I'm sorry on behalf of everybody
Shey na money take am baby kilo kan mi
Melanin shining I love that dress
And the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
Omoge anything you want I go give you
Like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

La raison la plus courante de vouloir connaître les paroles de Reason You est que vous l'aimez beaucoup. Évident, n'est-ce pas ?

Quand on aime vraiment une chanson, comme cela pourrait être votre cas avec Reason You de REMA, on souhaite pouvoir la chanter en connaissant bien les paroles.

Une raison très courante de rechercher les paroles de Reason You est le fait de vouloir bien les connaître parce qu'elles nous font penser à une personne ou une situation spéciale.

Nous espérons vous avoir aidé avec les paroles de la chanson Reason You de REMA.

Sur cette page, vous avez à votre disposition des centaines de paroles de chansons, comme Reason You de REMA.

Apprenez les paroles des chansons que vous aimez, comme Reason You de REMA, que ce soit pour les chanter sous la douche, faire vos propres covers, les dédier à quelqu'un ou gagner un pari.

Rappelez-vous que lorsque vous avez besoin de connaître les paroles d'une chanson, vous pouvez toujours compter sur nous, comme cela vient de se produire avec les paroles de la chanson Reason You de REMA.