Paroles de 'Trouble Maker' par REMA

Sur notre site web, nous avons les paroles complètes de la chanson Trouble Maker que vous recherchiez.

Si vous avez longtemps cherché les paroles de la chanson Trouble Maker de REMA, commencez à échauffer votre voix, car vous ne pourrez pas arrêter de la chanter.

Vous adorez la chanson Trouble Maker ? Vous ne comprenez pas tout à fait ce qu'elle dit ? Besoin des paroles de Trouble Maker de REMA ? Vous êtes au lieu qui a les réponses à vos désirs.

How many dues wey the boy don pay?
How many insult I go take?
Address your shit like I'm Jahgo
I've been like this straight from the get go
I no dey take eye see loose bread
If you miss your show you know say me I go take am
Up my money 'cause your promoter desperate
Make una no vex na my money be my mandate

Ọmọ many my country people eye red o
My eye red for the green that's yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
I dey pest my opps, make them restless on schedule

Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet

Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa
You better relocate I dey come closer
Even if na red I go tackle o
Ṣebi na vex you go vex
Ọmọ were me I no dey talk but try me first
Better save your money, this game no be by best dressed
Bought my first land since I was 17
You know steady grinding
Nothing wey you go show me wey go really surprise me

Ọmọ many my country people eye red o
My eye red for the green that's yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
Ọmọ I dey pest my opps, make them restless on schedule

Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet

Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet

Il existe de nombreuses raisons de vouloir connaître les paroles de Trouble Maker de REMA.

La raison la plus courante de vouloir connaître les paroles de Trouble Maker est que vous l'aimez beaucoup. Évident, n'est-ce pas ?

Si votre motivation pour avoir recherché les paroles de la chanson Trouble Maker était que vous l'adorez, nous espérons que vous pourrez profiter de la chanter.

Dans le cas où votre recherche des paroles de la chanson Trouble Maker de REMA est parce qu'elle vous fait penser à quelqu'un en particulier, nous vous proposons de la lui dédier d'une manière ou d'une autre, par exemple en lui envoyant le lien de ce site web, il comprendra sûrement l'allusion.

Ce qui arrive plus souvent que nous le pensons est que les gens recherchent les paroles de Trouble Maker parce qu'il y a un mot dans la chanson qu'ils ne comprennent pas bien et veulent s'assurer de ce qu'il dit.

Il est important de noter que REMA, lors des concerts en direct, n'a pas toujours été ou ne sera pas toujours fidèle aux paroles de la chanson Trouble Maker... Il est donc préférable de se concentrer sur ce que dit la chanson Trouble Maker sur le disque.

Nous espérons vous avoir aidé avec les paroles de la chanson Trouble Maker de REMA.

Sur cette page, vous avez à votre disposition des centaines de paroles de chansons, comme Trouble Maker de REMA.

Apprenez les paroles des chansons que vous aimez, comme Trouble Maker de REMA, que ce soit pour les chanter sous la douche, faire vos propres covers, les dédier à quelqu'un ou gagner un pari.

Rappelez-vous que lorsque vous avez besoin de connaître les paroles d'une chanson, vous pouvez toujours compter sur nous, comme cela vient de se produire avec les paroles de la chanson Trouble Maker de REMA.