Paroles de 'Holiday' par REMA

Holiday est une chanson de REMA dont les paroles ont été innombrablement recherchées, c'est pourquoi nous avons décidé qu'elle méritait sa place sur ce site web, avec beaucoup d'autres paroles de chansons que les internautes souhaitent connaître.

Vous adorez la chanson Holiday ? Vous ne comprenez pas tout à fait ce qu'elle dit ? Besoin des paroles de Holiday de REMA ? Vous êtes au lieu qui a les réponses à vos désirs.

Another banger!

First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na I'm make me thief my own guy laptop
Came out alive omo me I thank God
My money big you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor

Straight out of benin
I drop rema ep
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From india to asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe

I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey

Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor
Kpor kpor
Say we no dey ball o
Ball o
Say my circle chekele but we go give you last card check up
Make you no hate make you pray for the abili-abili-ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako

Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit I go oversea
Still many people dey laugh me
But I steady believe one favor please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees

Straight out of benin
I drop rema ep
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From india to asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe

I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey

I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey

Il existe de nombreuses raisons de vouloir connaître les paroles de Holiday de REMA.

Quand on aime vraiment une chanson, comme cela pourrait être votre cas avec Holiday de REMA, on souhaite pouvoir la chanter en connaissant bien les paroles.

Si votre motivation pour avoir recherché les paroles de la chanson Holiday était que vous l'adorez, nous espérons que vous pourrez profiter de la chanter.

Sentez-vous comme une star en chantant la chanson Holiday de REMA, même si votre public n'est que vos deux chats.

Une raison très courante de rechercher les paroles de Holiday est le fait de vouloir bien les connaître parce qu'elles nous font penser à une personne ou une situation spéciale.

Vous vous disputez avec votre partenaire parce que vous comprenez des choses différentes en écoutant Holiday ? Avoir sous la main les paroles de la chanson Holiday de REMA peut régler de nombreux différends, et nous l'espérons ainsi.

Sur cette page, vous avez à votre disposition des centaines de paroles de chansons, comme Holiday de REMA.

Rappelez-vous que lorsque vous avez besoin de connaître les paroles d'une chanson, vous pouvez toujours compter sur nous, comme cela vient de se produire avec les paroles de la chanson Holiday de REMA.