Paroles de 'Away' par P-Square

Vous voulez connaître les paroles de Away de P-Square ? Vous êtes au bon endroit.

Sur notre site web, nous avons les paroles complètes de la chanson Away que vous recherchiez.

Si vous avez longtemps cherché les paroles de la chanson Away de P-Square, commencez à échauffer votre voix, car vous ne pourrez pas arrêter de la chanter.

Ileke lo’ma jiya

If I tell you say girl I love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But I need you
I say make I tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl I don blow
But still girl I don’t know
Cause e we get many many I do’s
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
Ileke lo’ma jiya

Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right

Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

Some of them dem dey package
Forget about the marriage
No be all about the money
Money, e go vanish
But na true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh! Yeh!

If I tell you say girl I love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But I need you
I say make I tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl I don blow
But still girl I don’t know
Cause e we get many many I do’s
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
Ileke lo’ma jiya

Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you do me right, I go treat you right

Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

Na where the bagga dey
Fire burn them, all of them
You see non of them, dey wish you well oh
Only true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh!

If I tell you say girl I love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But I need you
I say make I tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl I don blow
But still girl I don’t know
Cause e we get many many I do’s
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
Ileke lo’ma jiya

Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right

Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

Play Escuchar "Away" gratis en Amazon Unlimited

Savoir ce que disent les paroles de Away nous permet de mettre plus de sentiment dans l'interprétation.

Sentez-vous comme une star en chantant la chanson Away de P-Square, même si votre public n'est que vos deux chats.

Il est important de noter que P-Square, lors des concerts en direct, n'a pas toujours été ou ne sera pas toujours fidèle aux paroles de la chanson Away... Il est donc préférable de se concentrer sur ce que dit la chanson Away sur le disque.

Sur cette page, vous avez à votre disposition des centaines de paroles de chansons, comme Away de P-Square.

Apprenez les paroles des chansons que vous aimez, comme Away de P-Square, que ce soit pour les chanter sous la douche, faire vos propres covers, les dédier à quelqu'un ou gagner un pari.

Rappelez-vous que lorsque vous avez besoin de connaître les paroles d'une chanson, vous pouvez toujours compter sur nous, comme cela vient de se produire avec les paroles de la chanson Away de P-Square.