Paroles de 'Bunieya Enu' par P-Square

Sur notre site web, nous avons les paroles complètes de la chanson Bunieya Enu que vous recherchiez.

Si vous avez longtemps cherché les paroles de la chanson Bunieya Enu de P-Square, commencez à échauffer votre voix, car vous ne pourrez pas arrêter de la chanter.

Vous adorez la chanson Bunieya Enu ? Vous ne comprenez pas tout à fait ce qu'elle dit ? Besoin des paroles de Bunieya Enu de P-Square ? Vous êtes au lieu qui a les réponses à vos désirs.

Eiyeh (eiyeh)
Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh oh oh oh!
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh oh oh

As we dey celebrate
Bunieya enu bunieya enu
Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank god oooh
Baba you too much oooh
We thank god oooh
You too much oh, you too much oh
Chei, see

The way we dey spend this money no dey fear me (fear me)
I got so many people wey dem dey dare me (eeh)
Ba-ba back in the days nobody send me
Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail

Thank god its friday (friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh oh oh
I'm so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate

Bunieya enu bunieya enu
Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank god oooh
Baba you too much oooh
We thank god oooh
You too much oh, you too much oh
That's why we celebrate
Let's celebrate

Now, put your hands in the air
Wave'em up like you just don't care (care)
I know sey we pop champagne (eeh)
Jubilate and no complain oh
Na so we dey do am everyday
Kpata kpata we go kneel down dey pray
Scatter them, dey go start to dey craze oh
Na wetin remain oh

Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
So make you no mind them oh
No do gragra, no send them oh
Come join body, make we blend them oh
Make you dey tell them sey

Thank god its friday (friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh oh oh
I'm so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate

Bunieya enu bunieya enu
Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank god oooh
Baba you too much oooh
We thank god oooh
You too much oh, you too much oh
That's why we celebrate
Let's celebrate

As we dey celebrate, we dey jubilate
Omo no player hating, make you no dey underate
Na we dey calculate, you dey speculate
Me I no send them oh, no send then oh
But thank god it's friday and I go rock am like my bai-day
Oh oh oh oooh
I'm so excited (excited)
So everybody (eeeh)
Move your body (eeeh)

(As we dey) bunieya enu bunieya enu
Buni be nu ya enu, as we dey celebrate
Bunieya enu bunieya enu
Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank god oh, baba you too much ooh (baba you too much)
We thank god oooh
You too much oh (I say) you too much oh

Bunieya enu, bunieya enu
Bunieya enu, as we dey celebrate
Buni be nu ya enu, buni be nu ya enu
Buni be nu ya eeeh!
As we dey celebrate

Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya enu, bunieya enu

Maka no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya enu, bunieya enu

La raison la plus courante de vouloir connaître les paroles de Bunieya Enu est que vous l'aimez beaucoup. Évident, n'est-ce pas ?

Quand on aime vraiment une chanson, comme cela pourrait être votre cas avec Bunieya Enu de P-Square, on souhaite pouvoir la chanter en connaissant bien les paroles.

Si votre motivation pour avoir recherché les paroles de la chanson Bunieya Enu était que vous l'adorez, nous espérons que vous pourrez profiter de la chanter.

Ce qui arrive plus souvent que nous le pensons est que les gens recherchent les paroles de Bunieya Enu parce qu'il y a un mot dans la chanson qu'ils ne comprennent pas bien et veulent s'assurer de ce qu'il dit.

Il est important de noter que P-Square, lors des concerts en direct, n'a pas toujours été ou ne sera pas toujours fidèle aux paroles de la chanson Bunieya Enu... Il est donc préférable de se concentrer sur ce que dit la chanson Bunieya Enu sur le disque.

Apprenez les paroles des chansons que vous aimez, comme Bunieya Enu de P-Square, que ce soit pour les chanter sous la douche, faire vos propres covers, les dédier à quelqu'un ou gagner un pari.