Paroles de 'Fia' par Davido

Vous voulez connaître les paroles de Fia de Davido ? Vous êtes au bon endroit.

Sur notre site web, nous avons les paroles complètes de la chanson Fia que vous recherchiez.

Fia est une chanson de Davido dont les paroles ont été innombrablement recherchées, c'est pourquoi nous avons décidé qu'elle méritait sa place sur ce site web, avec beaucoup d'autres paroles de chansons que les internautes souhaitent connaître.

Vous adorez la chanson Fia ? Vous ne comprenez pas tout à fait ce qu'elle dit ? Besoin des paroles de Fia de Davido ? Vous êtes au lieu qui a les réponses à vos désirs.

Fia, fia
Dance make I dance
Give me love make I love
Make no other one above

Shawty want a million dollar (shekpe!)
Say make I wire, wire
Turn me to under cover o, maga o
She say all her friends are (friends are)
Living lavida loca (l-l-loca)
Dey form yemi my lover o, ah
Yeh!, you for dey for me (you for dey)
When the boy dey hunger, eh
I for die for you o, eh
But you say: If you no get money, hide your face
I hide my face, make another man pikin run my race
I love you no mean say if you say
Make I put one hand for fia (fia, fia burn dem)
I go put hand for fia o
E no mean say if you say,make I put one leg for fia (fia, fia burn dem)
I go put leg for fia o

Dance make I dance
Give me love make I love
Make no other one above
Dance make I dance
Give me love make I love
Make no other one above

Shukura ki lo ki' osi o, eh
Shuku sheka aya shoemaker o
Caroline save your drama
I don't need it, go dey soap opera o
Hola, hola, mr olopa
Am not here to cause wahala
Hello diva save your drama
You don't need me, in your soap opera
Yeh!, you for dey for me (you for dey)
When the boy dey hunger, eh
I for die for you o, eh
But you say: If you no get money, hide your face
I hide my face, make another man pikin run my race
I love you no mean say if you say
Make I put one hand for fia (fia, fia burn dem)
I go put hand for fire o
E no mean say if you say
Make I put one leg for fia (fia, fia burn dem)
I go put leg for fia o

Dance make I dance
Give me love make I love
Make no other one above
Dance make I dance
Give me love make I love
Make no other one above

Yeh!, you for dey for me (you for dey)
When the boy dey hunger, eh
I for die for you o, eh
But you say: If you no get money, hide your face
I hide my face, make another man pikin run my race
I love you no mean say if you say
Make I put one hand for fia (fia, fia burn dem)
I go put hand for fire o
E no mean say if you say
Make I put one leg for fia (fia, fia burn dem)
I go put leg for fia o

Quand on aime vraiment une chanson, comme cela pourrait être votre cas avec Fia de Davido, on souhaite pouvoir la chanter en connaissant bien les paroles.

Savoir ce que disent les paroles de Fia nous permet de mettre plus de sentiment dans l'interprétation.

Sentez-vous comme une star en chantant la chanson Fia de Davido, même si votre public n'est que vos deux chats.

Une raison très courante de rechercher les paroles de Fia est le fait de vouloir bien les connaître parce qu'elles nous font penser à une personne ou une situation spéciale.

Ce qui arrive plus souvent que nous le pensons est que les gens recherchent les paroles de Fia parce qu'il y a un mot dans la chanson qu'ils ne comprennent pas bien et veulent s'assurer de ce qu'il dit.

Il est important de noter que Davido, lors des concerts en direct, n'a pas toujours été ou ne sera pas toujours fidèle aux paroles de la chanson Fia... Il est donc préférable de se concentrer sur ce que dit la chanson Fia sur le disque.

Sur cette page, vous avez à votre disposition des centaines de paroles de chansons, comme Fia de Davido.