Paroles de 'Small Ting' par Simisola

Sur notre site web, nous avons les paroles complètes de la chanson Small Ting que vous recherchiez.

Si vous avez longtemps cherché les paroles de la chanson Small Ting de Simisola, commencez à échauffer votre voix, car vous ne pourrez pas arrêter de la chanter.

Small blocking, they talk say na vex o
Small date, you be asking for sex o
Small slap and dey talk say na fight
Small swagger, dey talk say na pride
Small kiss, you say: What are we now?
We are nothing but pencil, see now
Small play, you say: Baby, it's over
And this hoes ain't loyal

And naso small ting, dey become long ting
I'm telling you something, you never see nothing
Na so small ting take dey strong
Small ting take dey long
But it's alright, yeah it's alright, small girl, big God
Na so small ting take dey strong
If dem wan talk, make dem talk
But it's alright, girl it's alright, small girl, big God

Small ginger, won ni pe mu bee gan
Small singer wey dey break e record
Small question, dem talk say you jealous
Tell me who be precious?
Small fresh wey you fresh
Small doh wey you get
Small sense wey you set
See as dem dey vex

And naso small ting, dey become long ting
I'm telling you something, you never see nothing
Na so small ting take dey strong
Small ting take dey long
But it's alright, yeah it's alright, small girl, big God
Na so small ting take dey strong
If dem wan talk, make dem talk
But it's alright, girl it's alright, small girl, big God

Play Escuchar "Small Ting" gratis en Amazon Unlimited

Savoir ce que disent les paroles de Small Ting nous permet de mettre plus de sentiment dans l'interprétation.

Une raison très courante de rechercher les paroles de Small Ting est le fait de vouloir bien les connaître parce qu'elles nous font penser à une personne ou une situation spéciale.

Ce qui arrive plus souvent que nous le pensons est que les gens recherchent les paroles de Small Ting parce qu'il y a un mot dans la chanson qu'ils ne comprennent pas bien et veulent s'assurer de ce qu'il dit.

Il est important de noter que Simisola, lors des concerts en direct, n'a pas toujours été ou ne sera pas toujours fidèle aux paroles de la chanson Small Ting... Il est donc préférable de se concentrer sur ce que dit la chanson Small Ting sur le disque.

Apprenez les paroles des chansons que vous aimez, comme Small Ting de Simisola, que ce soit pour les chanter sous la douche, faire vos propres covers, les dédier à quelqu'un ou gagner un pari.

Rappelez-vous que lorsque vous avez besoin de connaître les paroles d'une chanson, vous pouvez toujours compter sur nous, comme cela vient de se produire avec les paroles de la chanson Small Ting de Simisola.