Paroles de 'Asiwaju' par Ruger

Vous voulez connaître les paroles de Asiwaju de Ruger ? Vous êtes au bon endroit.

Si vous avez longtemps cherché les paroles de la chanson Asiwaju de Ruger, commencez à échauffer votre voix, car vous ne pourrez pas arrêter de la chanter.

Vous adorez la chanson Asiwaju ? Vous ne comprenez pas tout à fait ce qu'elle dit ? Besoin des paroles de Asiwaju de Ruger ? Vous êtes au lieu qui a les réponses à vos désirs.

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh

See, I'm ahead of them, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o
See, omo na me dey lead, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o

Cheers to my friends and clique
When I call demma all pulling up quick
Strapped up with the guns and the swords and things
Bring hell to anybody wey try test me
I'm your daddy, I'm your uncle, I'm your popsy
I be old man, no go dey call me gen-z
Brother see, steady giving them gap
Mo ti lo far, they can never near me

As my laba laba just go
My oyinbo wife don show
Omo, my polo white, my face show
Sweet boy for life, you don't know
Your serious babe dey worry my phone
E don dey sup for back, you don't know
Everyday we dey run am on code
You suppose to know how the thing go

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh

See, I'm ahead of them, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o
See, omo na me dey lead, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o

I'm on a different steeze
Singlet, belt and ripped out jeans
Man too wise, I no fit lose that cheese
Oluwa thunder my body with blessings
Ogbeni! Ogbeni! Leave that thing
When I say kukuruku! Cook that thing
Who dey che- who dey check am, oya look that thing
Face white, yansh black, I rebuke that thing
Make nobody try stress me, I no be jjc
I don't know if you get it, on a top rating, affiliate with the best team
You wan race me? We no dey do the same thing
Canoe no be jet ski, omo you say wetin
No go reason me less, omo you go chop craping
I do it diligently
Won le mi, won le ba mi

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh

Play Escuchar "Asiwaju" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Ruger

Il existe de nombreuses raisons de vouloir connaître les paroles de Asiwaju de Ruger.

La raison la plus courante de vouloir connaître les paroles de Asiwaju est que vous l'aimez beaucoup. Évident, n'est-ce pas ?

Une raison très courante de rechercher les paroles de Asiwaju est le fait de vouloir bien les connaître parce qu'elles nous font penser à une personne ou une situation spéciale.

Dans le cas où votre recherche des paroles de la chanson Asiwaju de Ruger est parce qu'elle vous fait penser à quelqu'un en particulier, nous vous proposons de la lui dédier d'une manière ou d'une autre, par exemple en lui envoyant le lien de ce site web, il comprendra sûrement l'allusion.

Ce qui arrive plus souvent que nous le pensons est que les gens recherchent les paroles de Asiwaju parce qu'il y a un mot dans la chanson qu'ils ne comprennent pas bien et veulent s'assurer de ce qu'il dit.

Vous vous disputez avec votre partenaire parce que vous comprenez des choses différentes en écoutant Asiwaju ? Avoir sous la main les paroles de la chanson Asiwaju de Ruger peut régler de nombreux différends, et nous l'espérons ainsi.

Sur cette page, vous avez à votre disposition des centaines de paroles de chansons, comme Asiwaju de Ruger.

Rappelez-vous que lorsque vous avez besoin de connaître les paroles d'une chanson, vous pouvez toujours compter sur nous, comme cela vient de se produire avec les paroles de la chanson Asiwaju de Ruger.