Paroles de 'Nothing' par Moses Bliss

Vous voulez connaître les paroles de Nothing de Moses Bliss ? Vous êtes au bon endroit.

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I'm here to tell you)
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I'm here to tell you)
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I'm here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
I'm here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Il existe de nombreuses raisons de vouloir connaître les paroles de Nothing de Moses Bliss.

Quand on aime vraiment une chanson, comme cela pourrait être votre cas avec Nothing de Moses Bliss, on souhaite pouvoir la chanter en connaissant bien les paroles.

Savoir ce que disent les paroles de Nothing nous permet de mettre plus de sentiment dans l'interprétation.

Une raison très courante de rechercher les paroles de Nothing est le fait de vouloir bien les connaître parce qu'elles nous font penser à une personne ou une situation spéciale.

Ce qui arrive plus souvent que nous le pensons est que les gens recherchent les paroles de Nothing parce qu'il y a un mot dans la chanson qu'ils ne comprennent pas bien et veulent s'assurer de ce qu'il dit.

Vous vous disputez avec votre partenaire parce que vous comprenez des choses différentes en écoutant Nothing ? Avoir sous la main les paroles de la chanson Nothing de Moses Bliss peut régler de nombreux différends, et nous l'espérons ainsi.

Il est important de noter que Moses Bliss, lors des concerts en direct, n'a pas toujours été ou ne sera pas toujours fidèle aux paroles de la chanson Nothing... Il est donc préférable de se concentrer sur ce que dit la chanson Nothing sur le disque.

Sur cette page, vous avez à votre disposition des centaines de paroles de chansons, comme Nothing de Moses Bliss.

Apprenez les paroles des chansons que vous aimez, comme Nothing de Moses Bliss, que ce soit pour les chanter sous la douche, faire vos propres covers, les dédier à quelqu'un ou gagner un pari.

Rappelez-vous que lorsque vous avez besoin de connaître les paroles d'une chanson, vous pouvez toujours compter sur nous, comme cela vient de se produire avec les paroles de la chanson Nothing de Moses Bliss.