Vous voulez connaître les paroles de Fire de Koers ? Vous êtes au bon endroit.
Sur notre site web, nous avons les paroles complètes de la chanson Fire que vous recherchiez.
Si vous avez longtemps cherché les paroles de la chanson Fire de Koers, commencez à échauffer votre voix, car vous ne pourrez pas arrêter de la chanter.
Vous adorez la chanson Fire ? Vous ne comprenez pas tout à fait ce qu'elle dit ? Besoin des paroles de Fire de Koers ? Vous êtes au lieu qui a les réponses à vos désirs.
You just need to put yourself in the shoes of others
To know what you've done
When you go from your left and right
U see many people see dem dey suffer
See my people, going from north to south
From east to west
Don't you know, don't know
Who be the next to fire?
Next to fire
Dem can fire all dey want as dem like
Who be the next to fire?
Political atrocities want to finish my country
See dem face, the more dey look
The less they see
Dem go dey do like say dem yomi yomi
Thiefy and e thiefy
Wuru and wuru
Skizim and skizim
Wicked people dem dey rule us
Na dem be the thief wey dey steal the whole country
Who be the next to fire o?
Who be the next to fire
Dey wanna kill, kill my country
When you decide to open your ears
You decide to open your eyes eee
To see the bad things wey dey happen for life
To hear the bad things wey mankind do
Mankind dooo, mankind dooooo
Fire all the people, fire places fire everywhere
Fire fire fire fire fire fire
Who be the next to fire?
Dem go dey fire the people
Dem go dey fire the nation
Dem go dey fire the poor ones
Na dem dey fire my people
Who be the next to fire?
Il existe de nombreuses raisons de vouloir connaître les paroles de Fire de Koers.
La raison la plus courante de vouloir connaître les paroles de Fire est que vous l'aimez beaucoup. Évident, n'est-ce pas ?
Savoir ce que disent les paroles de Fire nous permet de mettre plus de sentiment dans l'interprétation.
Vous vous disputez avec votre partenaire parce que vous comprenez des choses différentes en écoutant Fire ? Avoir sous la main les paroles de la chanson Fire de Koers peut régler de nombreux différends, et nous l'espérons ainsi.
Sur cette page, vous avez à votre disposition des centaines de paroles de chansons, comme Fire de Koers.