Vous voulez connaître les paroles de Better Thing de Joeboy ? Vous êtes au bon endroit.
Better Thing est une chanson de Joeboy dont les paroles ont été innombrablement recherchées, c'est pourquoi nous avons décidé qu'elle méritait sa place sur ce site web, avec beaucoup d'autres paroles de chansons que les internautes souhaitent connaître.
Vous adorez la chanson Better Thing ? Vous ne comprenez pas tout à fait ce qu'elle dit ? Besoin des paroles de Better Thing de Joeboy ? Vous êtes au lieu qui a les réponses à vos désirs.
Food for my table
Mula for my hand
If you no send when I no get before
No worry me I understand
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The gbedu scatter the place
Na baba God gimme the grace oh na
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing
Wetin be the point
Why the boy dey hustle
Everything na by grace
No be by your muscle
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Ya ya ya ye
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The gbedu scatter the place
Na baba God gimme the grace oh no
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye
Who no like better thing yo yah
Quand on aime vraiment une chanson, comme cela pourrait être votre cas avec Better Thing de Joeboy, on souhaite pouvoir la chanter en connaissant bien les paroles.
Sentez-vous comme une star en chantant la chanson Better Thing de Joeboy, même si votre public n'est que vos deux chats.
Une raison très courante de rechercher les paroles de Better Thing est le fait de vouloir bien les connaître parce qu'elles nous font penser à une personne ou une situation spéciale.
Dans le cas où votre recherche des paroles de la chanson Better Thing de Joeboy est parce qu'elle vous fait penser à quelqu'un en particulier, nous vous proposons de la lui dédier d'une manière ou d'une autre, par exemple en lui envoyant le lien de ce site web, il comprendra sûrement l'allusion.
Vous vous disputez avec votre partenaire parce que vous comprenez des choses différentes en écoutant Better Thing ? Avoir sous la main les paroles de la chanson Better Thing de Joeboy peut régler de nombreux différends, et nous l'espérons ainsi.
Il est important de noter que Joeboy, lors des concerts en direct, n'a pas toujours été ou ne sera pas toujours fidèle aux paroles de la chanson Better Thing... Il est donc préférable de se concentrer sur ce que dit la chanson Better Thing sur le disque.
Sur cette page, vous avez à votre disposition des centaines de paroles de chansons, comme Better Thing de Joeboy.
Apprenez les paroles des chansons que vous aimez, comme Better Thing de Joeboy, que ce soit pour les chanter sous la douche, faire vos propres covers, les dédier à quelqu'un ou gagner un pari.