Paroles de 'Ego' par Djinee

Vous voulez connaître les paroles de Ego de Djinee ? Vous êtes au bon endroit.

Ego est une chanson de Djinee dont les paroles ont été innombrablement recherchées, c'est pourquoi nous avons décidé qu'elle méritait sa place sur ce site web, avec beaucoup d'autres paroles de chansons que les internautes souhaitent connaître.

Verse 1
If I die now,I go happy say,
Say when I dey this world
I don fall in love
Which one u dey e
Wey u dey treat me so
I don beg, I don do everything
But u tell me say u need time and
U no fit dey wit me
Na so I vow,
Anyway I dey go, Ewo!

Chorus 2x
If u help me see Ego,
Make u tell am I don go,
She no look me and so
Don pack my load go, Ewo!

Verse 2
No be say I no show how I feel
No be say I no ever show you say I dey real
Everybody don know say I fit do anything for you
I go die for you
Everybody dey laff me cos dem know u be my life
I don say I go marry
cos in u I see my wife
Baby oh!
I go take am 4 bus
I go take am 4 train
For this place I no fit stay eh!
Ewo!

Repeat Chorus 2x

Verse 3
I know say u dey hear my voice
cos this song na im I write for you
I dey go find one place where I go hide my head
Cos I wan start my whole life anew

Repeat Chorus

She don leave me and so so
Eh Eh Eh Ewo!
Ego Ego Ewo!
(see ego tell am I don go)
Why u do me so
Why u do me like this oh
I dey beg (2x)
I dey pack my load go
Oh oh!

If I die now I go happy say
Say when I dey this world I don fall in love

Play Escuchar "Ego" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Djinee

Il existe de nombreuses raisons de vouloir connaître les paroles de Ego de Djinee.

Quand on aime vraiment une chanson, comme cela pourrait être votre cas avec Ego de Djinee, on souhaite pouvoir la chanter en connaissant bien les paroles.

Savoir ce que disent les paroles de Ego nous permet de mettre plus de sentiment dans l'interprétation.

Sentez-vous comme une star en chantant la chanson Ego de Djinee, même si votre public n'est que vos deux chats.

Une raison très courante de rechercher les paroles de Ego est le fait de vouloir bien les connaître parce qu'elles nous font penser à une personne ou une situation spéciale.

Vous vous disputez avec votre partenaire parce que vous comprenez des choses différentes en écoutant Ego ? Avoir sous la main les paroles de la chanson Ego de Djinee peut régler de nombreux différends, et nous l'espérons ainsi.

Sur cette page, vous avez à votre disposition des centaines de paroles de chansons, comme Ego de Djinee.

Rappelez-vous que lorsque vous avez besoin de connaître les paroles d'une chanson, vous pouvez toujours compter sur nous, comme cela vient de se produire avec les paroles de la chanson Ego de Djinee.