Paroles de 'On Form' par Burna Boy

Sur notre site web, nous avons les paroles complètes de la chanson On Form que vous recherchiez.

Whoever carry my backwood, bring am out
See backwood for here baba
Come! Make una no omila mi lord o
Bring am
My lord, na hin be this
Make e dey my possession

Hmm hmm (gba bí, má gba bẹ)
O lọ jìnà, ó tún lọ far
And e no pass through muritala (hm-mm)
No carry me for mind (hm-mm)
I step in the name of love, oh-oh, oh-oh
But now-a-days, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
E shock them as dem see me

Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (gba-gbe) gbé wo

Ah! E no go tire me (ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi

If I hear, if I hear say I complain
When I'm rocking, I'm rocking your body
Sorry, coming from a long range
And as always, (ahh) we be loving
Anytime you holla me, I'm early
I'll be lifting early
Se ri, oh-oh, ṣe ri
Se rí, oh-oh, ṣe ri

Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm oh, error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (gba-gbe) gbé wo

Ah! E no go tire me (ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

I no dey too quick to talk, oh, oh
No be talkative like that, oh, oh
I disguise my opolo, oh, oh
Make they no see me at all
No trust man oh, not even my shadow, oh, oh
Waka jejeli, no stop, oh, oh, oh
This industry want shame me
Story of my life

Ah! E no go tire me (ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

La raison la plus courante de vouloir connaître les paroles de On Form est que vous l'aimez beaucoup. Évident, n'est-ce pas ?

Quand on aime vraiment une chanson, comme cela pourrait être votre cas avec On Form de Burna Boy, on souhaite pouvoir la chanter en connaissant bien les paroles.

Savoir ce que disent les paroles de On Form nous permet de mettre plus de sentiment dans l'interprétation.

Si votre motivation pour avoir recherché les paroles de la chanson On Form était que vous l'adorez, nous espérons que vous pourrez profiter de la chanter.

Une raison très courante de rechercher les paroles de On Form est le fait de vouloir bien les connaître parce qu'elles nous font penser à une personne ou une situation spéciale.

Ce qui arrive plus souvent que nous le pensons est que les gens recherchent les paroles de On Form parce qu'il y a un mot dans la chanson qu'ils ne comprennent pas bien et veulent s'assurer de ce qu'il dit.

Nous espérons vous avoir aidé avec les paroles de la chanson On Form de Burna Boy.

Apprenez les paroles des chansons que vous aimez, comme On Form de Burna Boy, que ce soit pour les chanter sous la douche, faire vos propres covers, les dédier à quelqu'un ou gagner un pari.