Paroles de 'Commas' par Ayra Starr

Sur notre site web, nous avons les paroles complètes de la chanson Commas que vous recherchiez.

Si vous avez longtemps cherché les paroles de la chanson Commas de Ayra Starr, commencez à échauffer votre voix, car vous ne pourrez pas arrêter de la chanter.

(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

Barbados, havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me

Energy wrong, I log off (log off)
Mowa friendly and conscious (and conscious)
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (no, no, no, no)
Dem telly me make I show love (show love)
Sability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh

Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

Barbados, havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me (oh)

Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (no)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (on gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (confusion)

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma

Il existe de nombreuses raisons de vouloir connaître les paroles de Commas de Ayra Starr.

La raison la plus courante de vouloir connaître les paroles de Commas est que vous l'aimez beaucoup. Évident, n'est-ce pas ?

Si votre motivation pour avoir recherché les paroles de la chanson Commas était que vous l'adorez, nous espérons que vous pourrez profiter de la chanter.

Sentez-vous comme une star en chantant la chanson Commas de Ayra Starr, même si votre public n'est que vos deux chats.

Dans le cas où votre recherche des paroles de la chanson Commas de Ayra Starr est parce qu'elle vous fait penser à quelqu'un en particulier, nous vous proposons de la lui dédier d'une manière ou d'une autre, par exemple en lui envoyant le lien de ce site web, il comprendra sûrement l'allusion.

Nous espérons vous avoir aidé avec les paroles de la chanson Commas de Ayra Starr.

Sur cette page, vous avez à votre disposition des centaines de paroles de chansons, comme Commas de Ayra Starr.