Paroles de 'Oyi' par 2Baba

Vous voulez connaître les paroles de Oyi de 2Baba ? Vous êtes au bon endroit.

Sur notre site web, nous avons les paroles complètes de la chanson Oyi que vous recherchiez.

Oyi est une chanson de 2Baba dont les paroles ont été innombrablement recherchées, c'est pourquoi nous avons décidé qu'elle méritait sa place sur ce site web, avec beaucoup d'autres paroles de chansons que les internautes souhaitent connaître.

Vous adorez la chanson Oyi ? Vous ne comprenez pas tout à fait ce qu'elle dit ? Besoin des paroles de Oyi de 2Baba ? Vous êtes au lieu qui a les réponses à vos désirs.

Oh alright
Yeah yeah yeah

Help me spread this message like Globacom
Make nobody come here dey come dey form
I know say no be everybody follow come A
Nd no be every wey be silicon
Ehen
Make dem no come dey wash you
And make you do exactly what you want do
Make you no say I no tell you
Make you no let devil come dey use you
But if I tell you say I love you
Abeg abeg no go turn me to your mugu

That time, 30 billion no go do you
That time, Edumoga no go see you
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time, you go do wetin wey favour you

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

If body dey hot you, drink water
No come come, dey form like butter
Because I know say you know say I know you
And no be every dressing go fit you
Make you no make me mara eh
Attentiveness for my matter eh
I no fit halla, I no fit shout
I no wan make, na me and you dem talk about
And if I tell you say I like you
Abeg no let shakara come dey kill you

That time, 30 billion no go do you
That time, Edumoga no go see you (hehe)
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

Make you dey check yourself
Before you come dey do wetin go cast you
Cause I don try for your matter
Make you butter, make you no dey do pass you
Cause I go do my own
And you go do your own
Anything wey remain
Na bone we go bone
Cause life is too short for debating
Levels too pure for you, na wetin

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

Play Escuchar "Oyi" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de 2Baba

Il existe de nombreuses raisons de vouloir connaître les paroles de Oyi de 2Baba.

La raison la plus courante de vouloir connaître les paroles de Oyi est que vous l'aimez beaucoup. Évident, n'est-ce pas ?

Quand on aime vraiment une chanson, comme cela pourrait être votre cas avec Oyi de 2Baba, on souhaite pouvoir la chanter en connaissant bien les paroles.

Sentez-vous comme une star en chantant la chanson Oyi de 2Baba, même si votre public n'est que vos deux chats.

Ce qui arrive plus souvent que nous le pensons est que les gens recherchent les paroles de Oyi parce qu'il y a un mot dans la chanson qu'ils ne comprennent pas bien et veulent s'assurer de ce qu'il dit.

Nous espérons vous avoir aidé avec les paroles de la chanson Oyi de 2Baba.

Sur cette page, vous avez à votre disposition des centaines de paroles de chansons, comme Oyi de 2Baba.

Rappelez-vous que lorsque vous avez besoin de connaître les paroles d'une chanson, vous pouvez toujours compter sur nous, comme cela vient de se produire avec les paroles de la chanson Oyi de 2Baba.