Paroles de 'CIA (Criminal In Agbada)' par Yemi Alade

Si vous avez longtemps cherché les paroles de la chanson CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade, commencez à échauffer votre voix, car vous ne pourrez pas arrêter de la chanter.

Vous adorez la chanson CIA (Criminal In Agbada) ? Vous ne comprenez pas tout à fait ce qu'elle dit ? Besoin des paroles de CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade ? Vous êtes au lieu qui a les réponses à vos désirs.

What you say now?
Yemi Alade, pop on dis on

Na who be thief, na who be criminal
Shebi na the man wey dey take all of the money na
Na the same man wey say he go free me na
The same man wey con dey treat me like a prisioner
Na who be thief na who be criminal
Who be the owner of the money wey your chopping na
Oga the people wey you promise you go give dem land
You don dey use your hand to build another man land

Ah ah na who be the thief ooh
(Ole ole ole ole)
I say na who be thief ooh
(Ole ole)
Criminal in agbada
Killing our motherland
Suffocating our agenda
Sitting on the common man

Before before na we be future
You tell us say na we be future of tomorrow ahaaa
Omo the future don dey scatter
You no know say the future don be man naw, yeah e
Lies of our life and everything they gave you
Oh oh oh oh oh

Criminal in Agbada
Suffocating our agenda
E be we wey put am for ladder ooh
He used our dreams to climb ladder

(Ole ole ole)
All of dem na criminal
(Ole ole ole)
Criminal in agabda
Power power criminal in agbada
No, no, no, no, no, no

Touch am cos power fit chop you up o
Even when you get a little it’s still not enough o
The whole power in Africa
Is crippled by dthe wickedness in governance
No lie no lie nothing for we to get no mind
But we just dey dey hope
I never see I never see a continent as tenacious as Africa
Even if you bring fire, even if you bring smoke
Anything wey you give us, we go chop and we go still hope
Ibile ni mi won fi progress if u don’t know
Eeh na criminal in Agbada, e ba mi ki criminal

Ole ole ole ole
Won le body si body owner
Ole ole ole ole

Mr criminal, criminal in agbada
Very dirty politician
Criminal in agbada
Agbada o, issa criminal in agbada
No be wey put am for ladder
Using our dreams to climb ladder
Falling our hope
Criminal

(Ole ole) Dem be criminal
(Ole ole) Check criminal
(Ole ole) Criminal in agbada
(Ole ole) Power power power
Criminal in agbada
No no no, no no no

Yemi Alade oh

La raison la plus courante de vouloir connaître les paroles de CIA (Criminal In Agbada) est que vous l'aimez beaucoup. Évident, n'est-ce pas ?

Savoir ce que disent les paroles de CIA (Criminal In Agbada) nous permet de mettre plus de sentiment dans l'interprétation.

Sentez-vous comme une star en chantant la chanson CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade, même si votre public n'est que vos deux chats.

Une raison très courante de rechercher les paroles de CIA (Criminal In Agbada) est le fait de vouloir bien les connaître parce qu'elles nous font penser à une personne ou une situation spéciale.

Vous vous disputez avec votre partenaire parce que vous comprenez des choses différentes en écoutant CIA (Criminal In Agbada) ? Avoir sous la main les paroles de la chanson CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade peut régler de nombreux différends, et nous l'espérons ainsi.

Il est important de noter que Yemi Alade, lors des concerts en direct, n'a pas toujours été ou ne sera pas toujours fidèle aux paroles de la chanson CIA (Criminal In Agbada)... Il est donc préférable de se concentrer sur ce que dit la chanson CIA (Criminal In Agbada) sur le disque.

Nous espérons vous avoir aidé avec les paroles de la chanson CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade.

Sur cette page, vous avez à votre disposition des centaines de paroles de chansons, comme CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade.

Apprenez les paroles des chansons que vous aimez, comme CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade, que ce soit pour les chanter sous la douche, faire vos propres covers, les dédier à quelqu'un ou gagner un pari.

Rappelez-vous que lorsque vous avez besoin de connaître les paroles d'une chanson, vous pouvez toujours compter sur nous, comme cela vient de se produire avec les paroles de la chanson CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade.