Paroles de 'Bring It on' par P Square ft Dave Scott

Vous voulez connaître les paroles de Bring It on de P Square ft Dave Scott ? Vous êtes au bon endroit.

Life no dey sweet o eh
If some people no dey hate o
So use your number six o
Dey calculate, you go see the ratio
The beef sef na meat o
Whether na asun dem relate o
So bring your own crayfish o
We go mix o
Oh

Oh, oh, oh
Shey na dem talk say, we no go blow o o
Oh o o
Shey dem dey see us now
We don dey glow o
Take a look at me now ah
Take a look at me now ah ah
We running things in this town
Can't you see

I don't care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what's right, never give up on it
Bring it on
Bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on, bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising, rising, rising
Keep it high
Rising, rising, ri-rise
Bring it on

This life e no easy
So much hustling and bustling
Everyone is struggling
So make you no dey believe say
Since everyone is chasing
You never gonna make it
Never say No uh
Never give up
Keep your head up
Standing tall
And for sure uh
You go turn it up
Burn it up
Turn down for what

Shey na dem talk say, we no go blow
Shey dem dey see us now
We don dey glow
Take a look at me now ah ah
Take a look at me now ah ah
We running things in this town
Can't you see

I don't care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what's right, never give up on it
Bring it on
Bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on, bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising, rising, rising
Keep it high
Rising, rising, ri-rise
Bring it on

I don't care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what's right, never give up on it
Bring it on
Bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on, bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising, rising, rising
Keep it high
Rising, rising, ri-rise
Bring it on

Play Escuchar "Bring It on" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de P Square ft Dave Scott

Il existe de nombreuses raisons de vouloir connaître les paroles de Bring It on de P Square ft Dave Scott.

La raison la plus courante de vouloir connaître les paroles de Bring It on est que vous l'aimez beaucoup. Évident, n'est-ce pas ?

Quand on aime vraiment une chanson, comme cela pourrait être votre cas avec Bring It on de P Square ft Dave Scott, on souhaite pouvoir la chanter en connaissant bien les paroles.

Savoir ce que disent les paroles de Bring It on nous permet de mettre plus de sentiment dans l'interprétation.

Dans le cas où votre recherche des paroles de la chanson Bring It on de P Square ft Dave Scott est parce qu'elle vous fait penser à quelqu'un en particulier, nous vous proposons de la lui dédier d'une manière ou d'une autre, par exemple en lui envoyant le lien de ce site web, il comprendra sûrement l'allusion.

Vous vous disputez avec votre partenaire parce que vous comprenez des choses différentes en écoutant Bring It on ? Avoir sous la main les paroles de la chanson Bring It on de P Square ft Dave Scott peut régler de nombreux différends, et nous l'espérons ainsi.

Sur cette page, vous avez à votre disposition des centaines de paroles de chansons, comme Bring It on de P Square ft Dave Scott.