Paroles de 'Niger Delta' par Nneka

Vous voulez connaître les paroles de Niger Delta de Nneka ? Vous êtes au bon endroit.

Si vous avez longtemps cherché les paroles de la chanson Niger Delta de Nneka, commencez à échauffer votre voix, car vous ne pourrez pas arrêter de la chanter.

Dem come fish our water empty,
Dem come chop our oil plenty,
Come take resources away,
Come take all our riches
Dem come use us as dem store
For raw material to make them rich
Oh brother, brother, bross wetin
Sister, sister, sis

Chorus 2x
Wetin we dey do the the the
Wetin we dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us
What we sow na I we go reap

Tell me wetin I go do
Cos I dey loss in the sins in the flesh of the world
Lord, forgive wouldn't save my soul from dying
Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh,
It don teh wen u dey do me like dis
Oh but right now I no go take am no more
I go open my mouth go tell u wetin I dey feel

Chorus 2x
Wetin we dey do the the the
Wetin we dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us
What we sow na I we go reap

See, tell me, see wen we notice, see wetin dem do us
Where dem come take us, dem take us go iyunda,
Use as dem slave

Choir
Wetin we do dem
Wetin dem do us

Il existe de nombreuses raisons de vouloir connaître les paroles de Niger Delta de Nneka.

Savoir ce que disent les paroles de Niger Delta nous permet de mettre plus de sentiment dans l'interprétation.

Si votre motivation pour avoir recherché les paroles de la chanson Niger Delta était que vous l'adorez, nous espérons que vous pourrez profiter de la chanter.

Sentez-vous comme une star en chantant la chanson Niger Delta de Nneka, même si votre public n'est que vos deux chats.

Ce qui arrive plus souvent que nous le pensons est que les gens recherchent les paroles de Niger Delta parce qu'il y a un mot dans la chanson qu'ils ne comprennent pas bien et veulent s'assurer de ce qu'il dit.

Il est important de noter que Nneka, lors des concerts en direct, n'a pas toujours été ou ne sera pas toujours fidèle aux paroles de la chanson Niger Delta... Il est donc préférable de se concentrer sur ce que dit la chanson Niger Delta sur le disque.

Rappelez-vous que lorsque vous avez besoin de connaître les paroles d'une chanson, vous pouvez toujours compter sur nous, comme cela vient de se produire avec les paroles de la chanson Niger Delta de Nneka.