Paroles de '50 seconds show' par Eedris Abdulkareem

Sur notre site web, nous avons les paroles complètes de la chanson 50 seconds show que vous recherchiez.

We dey hail oh (Africa)
We dey hail oh (Naija)
We dey hail oh
Na dem take them hand spoil dem show
Dem spoil dem show
Na dem take them hand spoil dem show
Dem spoil dem show

Chorus
I never had no problem with that 50cent (2x)
Them try to black mail me treat me like a fool (for my papa land)
Them try black mail me make me feel like fufu
50 cent uh, G-unit uh, La'kreem, Africa Nagode (2x)

Verse 1
I dey thank God for music so I can use it express my feelings
Blackmailing, black racism, you dey treat me like garbage
It doesn't matter who you are or what you are
You are a superstar, well recognized American dream star
Real super star
Africa, Africa, me say that's where me come from
Real son of the soil, black boy with a black heart with the black cat
I hope you understand that jack "bra bra"

You ought to be my black brother
But what you got for me is like prince and pauper
How am I supposed to feel you when you just hating and breaking me
Ima n'obu nwannem n' Africa
Ofu nna na ofu nnem ma brother
Gini mere un gi na-acho anyi okwu o
Onye mmadu n'egbu ya ooh

Here's my contract with the organizer to sit on the business class
Why y'all make me feel bad
Y'all be lying up and down
Y'all pay some press men make dem yarn anyhow
Oh Jah Jah make you Judge them (judge them)
Oh Jah jah make you run them (run them)
Run them day and night
Run them in and out
Make you chase them out of town
Jaga jaga waka far
All I need is one mic (microphone)
Let me speak up me mind "bra"

Repeat Chorus

Verse 2
You make your bodyguard hit me so hard on my fore-head
With your crew men, wuuu you shouldn't men
You owe the black community an apology
Apparently you called me animal
(He called you animal)
Dankubanku kungdu kungan mahu mahu soldiers
Kudainamana iskanchi muha damuku mutinchi dardala de locochi nache
Na arna na arna na arna na arna na arna
Mutinci mutinchi mutinchi mutinchi mutinchi
Arna arna banza arna arna ah ah (2x)

My father used to tell me that son stay black
Don't let anyone treat you like an animal
You can be who you want to be
See, I can be what I wanna be

No more business class
No more V.I.P
No more middle class
I am black and proud
I can be who I wanna be
You can be who you wanna be

We dey hail oh (6x)
(Warri, Port Hartcourt, Naija, Africa)
Na dem take them hand spoil dem show
Dem spoil dem show
Na dem take them hand spoil dem show
Dem spoil dem show

Word up y'all Eedris Abdulkareem
I Got one message for y'all
You know what I mean
When Africa is free
All blacks are free
Feel me
One Love
Straight out of Nigeria
I see you in the next episode

Play Escuchar "50 seconds show" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Eedris Abdulkareem

Il existe de nombreuses raisons de vouloir connaître les paroles de 50 seconds show de Eedris Abdulkareem.

Quand on aime vraiment une chanson, comme cela pourrait être votre cas avec 50 seconds show de Eedris Abdulkareem, on souhaite pouvoir la chanter en connaissant bien les paroles.

Savoir ce que disent les paroles de 50 seconds show nous permet de mettre plus de sentiment dans l'interprétation.

Si votre motivation pour avoir recherché les paroles de la chanson 50 seconds show était que vous l'adorez, nous espérons que vous pourrez profiter de la chanter.

Sentez-vous comme une star en chantant la chanson 50 seconds show de Eedris Abdulkareem, même si votre public n'est que vos deux chats.

Dans le cas où votre recherche des paroles de la chanson 50 seconds show de Eedris Abdulkareem est parce qu'elle vous fait penser à quelqu'un en particulier, nous vous proposons de la lui dédier d'une manière ou d'une autre, par exemple en lui envoyant le lien de ce site web, il comprendra sûrement l'allusion.

Vous vous disputez avec votre partenaire parce que vous comprenez des choses différentes en écoutant 50 seconds show ? Avoir sous la main les paroles de la chanson 50 seconds show de Eedris Abdulkareem peut régler de nombreux différends, et nous l'espérons ainsi.

Nous espérons vous avoir aidé avec les paroles de la chanson 50 seconds show de Eedris Abdulkareem.

Apprenez les paroles des chansons que vous aimez, comme 50 seconds show de Eedris Abdulkareem, que ce soit pour les chanter sous la douche, faire vos propres covers, les dédier à quelqu'un ou gagner un pari.

Rappelez-vous que lorsque vous avez besoin de connaître les paroles d'une chanson, vous pouvez toujours compter sur nous, comme cela vient de se produire avec les paroles de la chanson 50 seconds show de Eedris Abdulkareem.