Paroles de 'Fall in love' par D'banj

Vous voulez connaître les paroles de Fall in love de D'banj ? Vous êtes au bon endroit.

Sur notre site web, nous avons les paroles complètes de la chanson Fall in love que vous recherchiez.

Si vous avez longtemps cherché les paroles de la chanson Fall in love de D'banj, commencez à échauffer votre voix, car vous ne pourrez pas arrêter de la chanter.

Vous adorez la chanson Fall in love ? Vous ne comprenez pas tout à fait ce qu'elle dit ? Besoin des paroles de Fall in love de D'banj ? Vous êtes au lieu qui a les réponses à vos désirs.

Don't get it twisted love is a beautiful thing!
It's Don Jazzy again

Eh eh i'm D'banj or
Ski banj, like my Jamaican friends call me
When the koko master fall in love
You know say water don pass garri
Eh, I'm in love
Are u in love?

Omo you don't make me fall in love
You don't make me fall in love
(fall in love)
You don't make me fall in love
(fall in love)
You don't make me fall in love
(fall in love)
Oh oh oh we suppose marry
Cos you don't make me fall in love
You don't make me fall in love
(fall in love)
You don't make me fall in love
(fall in love)
You don't make me fall in love
Eh eh eh eh eh eh

My sweet potato, I wanna tell you my mind
Wanna tell you my mind, oh
I no understand oh
Cos I dey see well well, but they say love is blind oh!
You see as you dey so you're the love of my life
You're the love of my life oh, I cannot denny oh!
I wanna make you my wife, wanna make you my wife oh
See I never thought that I'd find someone like you
That would capture my heart and there is nothin I can do
I used to brag to my friends that I'll always be a player
But since I set my eyes on you

Omo you don't make me fall in love
You don't make me fall in love
(fall in love)
You don't make me fall in love
(fall in love)
You don't make me fall in love
(fall in love)
Oh oh oh we suppose marry
Cos you don't make me fall in love
You don't make me fall in love
(fall in love)
You don't make me fall in love
(fall in love)
You don't make me fall in love
Eh eh eh eh eh eh

My sugar banana
As I don't get you if I say make I hammer
Me I no fit wait oh
Make you come follow me, make we go see my mama
For better, for worse oh!
We go dey together in any kind of weather
See I no dey joke oh!
Say na true I dey talk oh! Na true I dey talk oh!
My friends dey ask me say, oh boy what is the matter?
Me I dey tell them say you dey make my head scatter
See I use to lie to myself that I'll always be a player
But since i set my eyes on you

Omo you don't make me fall in love
You don't make me fall in love
(fall in love)
You don't make me fall in love
(fall in love)
You don't make me fall in love
(fall in love)
Oh oh oh we suppose marry
Cos you don't make me fall in love
You don't make me fall in love
(fall in love)
You don't make me fall in love
(fall in love)
You don't make me fall in love
Eh eh eh eh eh eh

Omo you don't make me fall in love
You don't make me fall in love
(fall in love)
You don't make me fall in love
(fall in love)
You don't make me fall in love
(fall in love)
Oh oh oh we suppose marry
Cos you don't make me fall in love
You don't make me fall in love
(fall in love)
You don't make me fall in love
(fall in love)
You don't make me fall in love
Eh eh eh eh eh eh

Omo you don't make me fall in love
You don't make me fall in love
(fall in love)
You don't make me fall in love
(fall in love)
You don't make me fall in love
(fall in love)
Oh oh oh we suppose marry
Cos you don't make me fall in love
You don't make me fall in love
(fall in love)
You don't make me fall in love
(fall in love)
You don't make me fall in love
Eh eh eh eh eh eh

Mbele eh mama eh mama eh mama e le le le
Mbele eh mama eh mama eh mama e le le le

Il existe de nombreuses raisons de vouloir connaître les paroles de Fall in love de D'banj.

Quand on aime vraiment une chanson, comme cela pourrait être votre cas avec Fall in love de D'banj, on souhaite pouvoir la chanter en connaissant bien les paroles.

Savoir ce que disent les paroles de Fall in love nous permet de mettre plus de sentiment dans l'interprétation.

Si votre motivation pour avoir recherché les paroles de la chanson Fall in love était que vous l'adorez, nous espérons que vous pourrez profiter de la chanter.

Une raison très courante de rechercher les paroles de Fall in love est le fait de vouloir bien les connaître parce qu'elles nous font penser à une personne ou une situation spéciale.

Nous espérons vous avoir aidé avec les paroles de la chanson Fall in love de D'banj.