Paroles de 'Pidgin English' par Chiido

Pidgin English est une chanson de Chiido dont les paroles ont été innombrablement recherchées, c'est pourquoi nous avons décidé qu'elle méritait sa place sur ce site web, avec beaucoup d'autres paroles de chansons que les internautes souhaitent connaître.

Chorus 2x
My Brother wetin you dey do
I dey speak p pidgin english (2x)
I dey speak pidgin english ei yo

My sister wetin you dey do
I dey speak p pidgin english (2x)
I dey speak pidgin english ei yo

Verse 1
I be African, Nigerian with a lot of vibe, soul and pride
Wetin i dey speak, na pidgin English
I'm an artist distinguished
What you really know about me or where i come from
Or wetin i dey do behind the scene
Feel it rough when i come, with, a Style
It gets deeper for real
[Chere im na bia o]
I dey make music wey people go understand
I still dey put slangs wey people go dance to
Clap their hands to, shake body to
The songs i dey make na classicals
When i dey lagos [na pidgin english]
When i dey ghana [na pidgin english]
When i dey uk [na pidgin english]
Every where i go I dey speak [pidgin english]

Repeat Chorus

Verse 2
I dey for uk now
People dey ask me
wetin i dey speak
I say na pigin english
[but excuse me mate, we don't really understand what you are saying]
You think say i fear i be immigrant
Call feds you think say i care no
Why you harrass me like i no enter this place wit my passport
My family for Port Harcourt
Na dem i dey try support
All i need is some education
and a chance for my music to sound on radio station
Wait i forget speak pigin
Wey for london trafalger square dem still dey feed pigeons
We get slangs for the place I dey come from
Commot for road cause I dey london
If you ask me wetin
I dey speak with the british
I go tell you na pidgin english

Chorus - Lady K 2x
As a typical nigerian, born in lagos, na pidgin English i dey speak
No confrontation no disturbance
step aside i dey speak fo my nation
If you no understand the kind english i dey speak o
It doesn't matter, shake your body
To the beat and sing with me ehoo

Chorus - Kevin 3x
You know i rep for my nation
This is the music that
We love in my nation [ehoo]

Play Escuchar "Pidgin English" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Chiido

La raison la plus courante de vouloir connaître les paroles de Pidgin English est que vous l'aimez beaucoup. Évident, n'est-ce pas ?

Si votre motivation pour avoir recherché les paroles de la chanson Pidgin English était que vous l'adorez, nous espérons que vous pourrez profiter de la chanter.

Une raison très courante de rechercher les paroles de Pidgin English est le fait de vouloir bien les connaître parce qu'elles nous font penser à une personne ou une situation spéciale.

Dans le cas où votre recherche des paroles de la chanson Pidgin English de Chiido est parce qu'elle vous fait penser à quelqu'un en particulier, nous vous proposons de la lui dédier d'une manière ou d'une autre, par exemple en lui envoyant le lien de ce site web, il comprendra sûrement l'allusion.

Vous vous disputez avec votre partenaire parce que vous comprenez des choses différentes en écoutant Pidgin English ? Avoir sous la main les paroles de la chanson Pidgin English de Chiido peut régler de nombreux différends, et nous l'espérons ainsi.

Il est important de noter que Chiido, lors des concerts en direct, n'a pas toujours été ou ne sera pas toujours fidèle aux paroles de la chanson Pidgin English... Il est donc préférable de se concentrer sur ce que dit la chanson Pidgin English sur le disque.

Nous espérons vous avoir aidé avec les paroles de la chanson Pidgin English de Chiido.

Sur cette page, vous avez à votre disposition des centaines de paroles de chansons, comme Pidgin English de Chiido.

Apprenez les paroles des chansons que vous aimez, comme Pidgin English de Chiido, que ce soit pour les chanter sous la douche, faire vos propres covers, les dédier à quelqu'un ou gagner un pari.