Paroles de 'Way Too Big' par Burna Boy

Vous voulez connaître les paroles de Way Too Big de Burna Boy ? Vous êtes au bon endroit.

Way Too Big est une chanson de Burna Boy dont les paroles ont été innombrablement recherchées, c'est pourquoi nous avons décidé qu'elle méritait sa place sur ce site web, avec beaucoup d'autres paroles de chansons que les internautes souhaitent connaître.

Si vous avez longtemps cherché les paroles de la chanson Way Too Big de Burna Boy, commencez à échauffer votre voix, car vous ne pourrez pas arrêter de la chanter.

Vous adorez la chanson Way Too Big ? Vous ne comprenez pas tout à fait ce qu'elle dit ? Besoin des paroles de Way Too Big de Burna Boy ? Vous êtes au lieu qui a les réponses à vos désirs.

I dey tell you my guy
You know my style
E no be childs
Dem no dey sell am for eBay
If you say you get mind
And you wanna try
You go go die nberibe
It's been a landslide for a long time

But they no wan believe me
All of una combined
Shey you wan try
Oya do am, if e easy
Who bad enough, who do it like me
Make una call my cellular (wait)
Your back and your spinal cord e go break
If you carry my weight

Because I'm way too big
Way too big to be fucking with you
Because I'm way too smart
Way too smart to be falling in your trap
(Be fucking with you)
Because I'm way too cool
Way too cool to be losing my cool
(Oluwaburna)

Truly, truly
I bring the thunder like Muri
They say I'm on drugs, ti mi o mu ri
But everything them talk still no dey do me
Them say na because me I be skuri
Before my life changed I lived in a movie
Used to roll with the shank just like Julie
Still Popcaan cos I'm unruly
Beat my case cos of hung jury
Took my place as the shine shine bobo of the Nigerian brewery

Because I'm way too big
Way too big to be fucking with you
Because I'm way too smart
Way too smart to be falling in your trap (fucking with you)
Because I'm way too cool
Way too cool to be losing my cool

(Because I'm way too big)
(Because I'm way too big)

Na your problem
Say, na your problem

I dey tell you my guy
You know my style
E no be Jazz
Them dey sell am for eBay
If you say you get mind
And you want to try
You go go die nberibe
It's been a landslide for a long time
But them no wan believe me
All of una combined
Shey you wan try
Oya do am, if e easy

Il existe de nombreuses raisons de vouloir connaître les paroles de Way Too Big de Burna Boy.

La raison la plus courante de vouloir connaître les paroles de Way Too Big est que vous l'aimez beaucoup. Évident, n'est-ce pas ?

Savoir ce que disent les paroles de Way Too Big nous permet de mettre plus de sentiment dans l'interprétation.

Si votre motivation pour avoir recherché les paroles de la chanson Way Too Big était que vous l'adorez, nous espérons que vous pourrez profiter de la chanter.

Sentez-vous comme une star en chantant la chanson Way Too Big de Burna Boy, même si votre public n'est que vos deux chats.

Une raison très courante de rechercher les paroles de Way Too Big est le fait de vouloir bien les connaître parce qu'elles nous font penser à une personne ou une situation spéciale.

Ce qui arrive plus souvent que nous le pensons est que les gens recherchent les paroles de Way Too Big parce qu'il y a un mot dans la chanson qu'ils ne comprennent pas bien et veulent s'assurer de ce qu'il dit.

Vous vous disputez avec votre partenaire parce que vous comprenez des choses différentes en écoutant Way Too Big ? Avoir sous la main les paroles de la chanson Way Too Big de Burna Boy peut régler de nombreux différends, et nous l'espérons ainsi.

Sur cette page, vous avez à votre disposition des centaines de paroles de chansons, comme Way Too Big de Burna Boy.