Paroles de 'Common Person' par Burna Boy

Vous voulez connaître les paroles de Common Person de Burna Boy ? Vous êtes au bon endroit.

Vous adorez la chanson Common Person ? Vous ne comprenez pas tout à fait ce qu'elle dit ? Besoin des paroles de Common Person de Burna Boy ? Vous êtes au lieu qui a les réponses à vos désirs.

(Fun—)
(Funkula)

Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do mе jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no gеt nothing at all
Mm, agbana oso

Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job
Mm, agbana oso

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Savoir ce que disent les paroles de Common Person nous permet de mettre plus de sentiment dans l'interprétation.

Ce qui arrive plus souvent que nous le pensons est que les gens recherchent les paroles de Common Person parce qu'il y a un mot dans la chanson qu'ils ne comprennent pas bien et veulent s'assurer de ce qu'il dit.

Vous vous disputez avec votre partenaire parce que vous comprenez des choses différentes en écoutant Common Person ? Avoir sous la main les paroles de la chanson Common Person de Burna Boy peut régler de nombreux différends, et nous l'espérons ainsi.

Il est important de noter que Burna Boy, lors des concerts en direct, n'a pas toujours été ou ne sera pas toujours fidèle aux paroles de la chanson Common Person... Il est donc préférable de se concentrer sur ce que dit la chanson Common Person sur le disque.

Rappelez-vous que lorsque vous avez besoin de connaître les paroles d'une chanson, vous pouvez toujours compter sur nous, comme cela vient de se produire avec les paroles de la chanson Common Person de Burna Boy.