Paroles de 'Beggie Beggie (feat. CKay)' par Ayra Starr

Vous voulez connaître les paroles de Beggie Beggie (feat. CKay) de Ayra Starr ? Vous êtes au bon endroit.

Si vous avez longtemps cherché les paroles de la chanson Beggie Beggie (feat. CKay) de Ayra Starr, commencez à échauffer votre voix, car vous ne pourrez pas arrêter de la chanter.

(Louda)
Yeah

We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me
Now I'm alone
Now wey you no send me
You just dey pose
You just dey bobo me
You just dey go
You no dey answer me
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

See the way I de beg you she bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

E no be you e be me
Normally I no dey do like this
But nobody holy
No be say I be john the baptist
I got issues (got issues)
Girl, I made you cry and I gave you tissues
After that I kissed you
Then we made sweet love like we always do
Say I led you on
You sef dey follow me
We were having fun
Then suddenly the love came in
Ewo ewo kilode oh
Ewo ewo kilode oh

See the way I de beg you she bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

I wish I said this before but you're messing with my mind
Sing me songs, make some love
Put your hands on top my thighs
I know say you be hot cake
Hundred yards, husband material
But me sef I be hot cake
Hundred yards, wifey material
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

See the way I de beg you she bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me

Savoir ce que disent les paroles de Beggie Beggie (feat. CKay) nous permet de mettre plus de sentiment dans l'interprétation.

Sentez-vous comme une star en chantant la chanson Beggie Beggie (feat. CKay) de Ayra Starr, même si votre public n'est que vos deux chats.

Une raison très courante de rechercher les paroles de Beggie Beggie (feat. CKay) est le fait de vouloir bien les connaître parce qu'elles nous font penser à une personne ou une situation spéciale.

Vous vous disputez avec votre partenaire parce que vous comprenez des choses différentes en écoutant Beggie Beggie (feat. CKay) ? Avoir sous la main les paroles de la chanson Beggie Beggie (feat. CKay) de Ayra Starr peut régler de nombreux différends, et nous l'espérons ainsi.

Il est important de noter que Ayra Starr, lors des concerts en direct, n'a pas toujours été ou ne sera pas toujours fidèle aux paroles de la chanson Beggie Beggie (feat. CKay)... Il est donc préférable de se concentrer sur ce que dit la chanson Beggie Beggie (feat. CKay) sur le disque.

Nous espérons vous avoir aidé avec les paroles de la chanson Beggie Beggie (feat. CKay) de Ayra Starr.

Sur cette page, vous avez à votre disposition des centaines de paroles de chansons, comme Beggie Beggie (feat. CKay) de Ayra Starr.

Apprenez les paroles des chansons que vous aimez, comme Beggie Beggie (feat. CKay) de Ayra Starr, que ce soit pour les chanter sous la douche, faire vos propres covers, les dédier à quelqu'un ou gagner un pari.